False
Back to main thread
http://twocents.space/comment_thread-abiodun-ogunseye-93442/

Abiodun Ogunseye Banker @ Finance Ifo 4 days, 5 hours ago

What’s with all these photographs?

Wetin Elias wan dey do with photo?

Is this like a fetish run?

Omo! I can’t deal abeg. Which kain man Elias be?

Abeg Abeg!!

I’ll prolly just drink water to this!! I dey expect Part 5 sha!!😂❤️

1 1

1 Reply

Jhaymkay🖤 Student/Writer @ NOUN Yenagoa, Nigeria 3 days, 16 hours ago

No worry, just dey watch dey go😹😹

0

What is TwoCents? ×