False
Back to main thread
http://twocents.space/comment_thread-abisola-oladimeji-29019/

Abisola Oladimeji Student @ Adekunle Ajasin University,Akungba Akoko Ondo S... Lagos 6 months, 2 weeks ago
<p>Person wey no get valentine dey use style tell us say he dey do quarantine.😂</p><p>Abeg give us, people like you your home address so we come and eat Amals and gbegs with eweds.🥸</p>
1 5

5 Replies


Born Of God Writer @ Twocents Shagamu, Nigeria 6 months, 2 weeks ago

You and who😒....

LEAVE FOOD AND TOUCH GOD!!

PRAY FIRST 😒

YOU TOO LIKE FOOD !!🤣

1

Abisolina Student @ Adekunle Ajasin University,Akungba Akoko Ondo S... Lagos, Nigeria 6 months, 2 weeks ago

@emmanueldaniji 😂na confirm criminal you be,if I dey with you something go do me naa... No worries we mount his aparteh for this val.

Note:Abeg tell pastor John to buy chocolates and nutrichoco join.🥺

0

Born Of God Writer @ Twocents Shagamu, Nigeria 6 months, 2 weeks ago

@emmanueldaniji 🙄 dey with you as how....

For my comment section 😂? You get mind oo

0

Born Of God Writer @ Twocents Shagamu, Nigeria 6 months, 2 weeks ago

You dey go naw 😂😭😭....

1

Bigdan I'm Jobless writing stories @ Guardian of Planet Mars Lekki, Nigeria 6 months, 2 weeks ago

Dey with me....

0

What is TwoCents? ×