True
Back to main thread
http://twocents.space/comment_thread-adetunji-haliyah-103115/

Haliyah Adetunji Student @ Kwara State University Lagos 4 hours, 24 minutes ago
<p>Omo after reading this one, I don already know say I no fit. Me wey dey shy easily, I go just lie down dey pray make everything finish sharp sharp 😭. Abeg, give me woman jare. 😂</p>
0 0

0 Replies


What is TwoCents? ×