False
Back to main thread
http://twocents.space/comment_thread-bridget-paul-90482/

Bridget Paul Speaker | Entrepreneur @ Prince Abubakar Audu University Lagos 6 days, 21 hours ago

No be everytime grief Dey come with tears. Sometimes na just one kain strange silence inside you. The person don go, but somehow your mind still Dey expect that’s presence.

You go carry phone, remember something wey you wan tell them, then you go remember once, Omo!

And the painful thing be say, life go just continue like say nothing even sup😭💔

As everybody dey pay last respect, make life sef try Dey pay! Abi no be inside am e Dey when e die?😓

Na the thing be that sha……

1 0

0 Replies

What is TwoCents? ×