False
Back to main thread
http://twocents.space/comment_thread-bridget-paul-94280/

Bridget Paul Speaker | Entrepreneur @ Prince Abubakar Audu University Lagos 4 days, 11 hours ago

BODY NA BODY!

FACE NA FACE!

BEAUTY NO GET ONE COLOR!

Them Dey always talk say Africans na naturally strong people. Them don forget say even strong man Dey tire?

I hate am when people Dey carry bad eye look another person. And e Dey smell for my side when na woman Dey do this thing to another woman!

Make una no forget say person no Dey choose how them Dey resemble o! Nobody Dey choose am. Even you wey Dey claim beauty, no be say you choose am, na wetin life serve you!

So make….

0 0

0 Replies

What is TwoCents? ×