False
Back to main thread
http://twocents.space/comment_thread-dynamite-favour-83185/

DIVINE 💕 FAVOUR 🌺 Script writer, Author, entertainer. @ Adekunle ajasin uni... Akure 1 week, 5 days ago

Another case Is one of mutual who is really going through academic breakdown, you know why ?she was forced to be a science student cos she wanna study literature her dad said over his dead body.

Now pikin dey get carryover , pikin talk say she wan drop

Out parent dey beg say make she no put them to shame .

Omoh life no balance.

But personally if I see say the advice no really make sense, I go just dey nod head , wetin I wan do dey my mind.

So if there is no path , I better clear mine.

0 0

0 Replies

What is TwoCents? ×