False
Back to main thread
http://twocents.space/comment_thread-dynamite-favour-93717/

DIVINE 💕 FAVOUR 🌺 Script writer, Author, entertainer. @ Adekunle ajasin uni... Akure 4 days, 1 hour ago

Everyday we're busy screaming the politicians are corrupt, but Dem give you 20k to do something you lick 5k inside even after Dem don settle you ..

Ask you sef shey no be the same thing ?

Na the amount just different nah ...

Leader corrupt followers sef their own dey their body ..

0 0

0 Replies

What is TwoCents? ×