False
Back to main thread
http://twocents.space/comment_thread-esther-olajide-87989/

Esther Alo Freelancer @ Adekunle Ajasin University Akungba Akoko Lagos 1 week, 2 days ago

Story no be real life oo😭😂

No be so person dey turn life around oo😂

Personally jamb showed me premium shege

Eventually entered school to study a course that wasn't what I really wanted, tried to pass exams and my department said sit down there😭😂

Long story short I don almost graduate sha😂

But story no be real life sha😂

This is interesting though🤭🧡

I'm curious why did I use Olaitan's name😂

That boyyyy😂

1 1

1 Reply

Fp A Content writing,Food Tech, Healthcare giver. @ Self emp... Oyo, Nigeria 1 week, 2 days ago

Lol, true true, e no easy make pesin turn life sey oya, change don sup, but I had to cut some line, so it won't get to long.

That jamb for u oo, and glad you stick to that course.

I don drop dis insight before I saw hin insight inside group, I con dey reason sey if dis guy catch me......😂😂

Thanks for engaging Ealo.❤️

edited
0

What is TwoCents? ×