False
Back to main thread
http://twocents.space/comment_thread-favour-adeyemo-96212/

Favour Adeyemo Content Creator | TikTok strategist | Short form videos |... Abuja 2 days, 5 hours ago
<p>Spreading your clothes and not seeing again Nna that one dey pain pass 😩😩😩but you see that food own wooo thank God my school was close to home, before you blink I don go my papa house I no fit shout abeg</p><p>Make hunger no use me learn work , na who chop dey go school Biko</p>
0 2

2 Replies


Favour Adeyemo Content Creator | TikTok strategist | Short form videos |... Abuja, Nigeria 2 days, 3 hours ago

🤣🤣🤣🤣🤣🤣university is not for the weak

0

Adanne 💕 Chisom 🌺 Script writer, Author, entertainer. @ Adekunle ajasin uni... Akure, Nigeria 2 days, 5 hours ago

I remembered when I was in 100 lvl

I washed the finest of my clothes overnight

Dem pack am ooo 😭

I cry tire ..

1

What is TwoCents? ×