False
Back to main thread
http://twocents.space/comment_thread-israel-oyedeji-81496/

Israel Oyedeji Student @ Obafemi Awolowo University Lagos 1 week, 5 days ago
<p>Hmmm, this Lagos wey u Dey ehnnn, Wetin u Dey think tho?? Wetin Fabian dey give u?? Who be ur dealer and first of all, why’s ur heart purple in the first place?? Ehnn Bella, rhymes and rhymes…I enjoyed reading this peace and pls let ur heart be normal back.</p>
1 1

1 Reply


Bellamine Student @ Enugu State University of Science and Technology Ifo, Nigeria 1 week, 5 days ago

Omor mehn...

Thank you for reading.

Dw, before you come back, the heart for don normal.

0

What is TwoCents? ×