False
Back to main thread
http://twocents.space/comment_thread-mercurial-md-38589/

Muhammad Mercurial Abuja 4 months, 2 weeks ago

3

catching am from his daughter no too get strong historical backing bros 👀

Finally, na solid literary work. U dey blend psychology with philosophy in a way wey dey chuk we readers something.

And to be frank with you oga, u sound too sure for some brain explanations 👀

f you leave small mystery, e go even sweet pass. But as e be, this one no just inform, e dey disturb mind in a good way and honestly, na that kind writing dey stic

Looking for to your next banger

I am Muhammad Mercurial 🫡

0 0

0 Replies

What is TwoCents? ×