False
Back to main thread
http://twocents.space/comment_thread-mercurial-md-63884/

Muhammad Mercurial Abuja 3 weeks, 5 days ago
<p>Na this one be the real gist.</p><p>Person no fit ask question again because dem go first call am "olodo" before dem answer am. 😂</p><p>The painful part be say the same people wey dey laugh am fit no even sabi the correct answer sef.</p><p>If we no create room for people to ask questions, how dem wan learn?</p>
2 1

1 Reply


G.G.A.O. Co-founder @ God's Will Abeokuta, Nigeria 3 weeks, 5 days ago

The painful part be say the same people wey dey laugh am fit no even sabi the correct answer sef.😂😂

See that one ehn, I just wonder why they laugh. Where they even get the courage to laugh

1

What is TwoCents? ×