False
Back to main thread
http://twocents.space/comment_thread-mercurial-md-80592/

Muhammad Mercurial Abuja 1 week, 6 days ago

Omo, this one deep ohh

We really need to hear this because

“you too skinny,”

“you don slim,”

“you dey chop at all?”

is sometimes treated like normal gist. 😂

Meanwhile, the person wey you dey joke with fit dey fight battles you know nothing about.

That part about people measuring her wrists?

Chai. 😭 Abeg, person body no be public property.

You no need to inspect, compare or diagnose somebody because of how they look. 😂🙌👀

1 1

1 Reply

Faye🥀 Student @ University of Abuja Abuja, Nigeria 1 week, 6 days ago

Real o

0

What is TwoCents? ×