False
Back to main thread
http://twocents.space/comment_thread-mercurial-md-89856/

Muhammad Mercurial Abuja 1 week ago

Una ehhhh 😂

This Tobi matter don turn full investigation.

You started with “I don't know Tobi o” and somehow ended up giving us more questions than answers. 😭 U dey Craze 😂

Now we too want know who this mysterious Tobi is and who carried your friend away. 😂😂 Make he Sha no be wetin I dey think

You no fit just drop this kind gist and say good night abeg. We need closure! 😭🤣

0 1

1 Reply

G.G.A.O. Co-founder @ God's Will Abeokuta, Nigeria 1 week ago

What do you need to know

0

What is TwoCents? ×