False
Back to main thread
http://twocents.space/comment_thread-mercurial-md-90612/

Muhammad Mercurial Abuja 1 week ago

Omooo 😭😭 this one don enter another level ohh

So all those “supplements” Amir dey give this woman every morning na birth control pills?! 😭💔

The annoying part be say everything was looking normal and sweet between them.

Man was buying food, kissing forehead, acting caring… meanwhile something dey happen behind the scenes.

Na this kind ending dey make person shout “HA!” 😂

Abeg, Chapter Four should come quickly because I need to know wetin Amir dey hide. 👀

Weldon ❤️❤️❤️

0 1

1 Reply

Nimmat Writer. @ University of Abuja Abuja, Nigeria 1 week ago

I’ve dropped it🫠🫠🫠

0

What is TwoCents? ×