False
Back to main thread
http://twocents.space/comment_thread-oyinloye-john-15338/

Oyinloye John Writer @ Twocents Shagamu 11 months, 3 weeks ago
<p>Hmm...Na man I be💪</p><p>But e no mean say man no dey get pains wey he dey go through o😪....but as per man...e gats shake am, clean face like say nothing dey happen because "na man e be". After public show, private shege go con show face.</p><p>That's still one of the struggles the male gender in general face till today.</p><p>No be man you be, you sef know now👀🤧</p>
4 1

1 Reply


Precious Samuel Student @ Abuja Abuja, Nigeria 3 months ago

Na man you be no be stone.🥲

0

What is TwoCents? ×