True
Score | 1
Tomithewordpecker Nigeria
Student @ Redeemers University
Ifo, Nigeria
1315
813
68
62
In Trending 1 min read
Latest *Ojogbon*

Rise up, Olodo.

A delayed Idan!

You dey whine?

Where you dey when I dey mine?

In my past life, to shine na distant dream wey I think say I no fi reach

But now, who dey smile?

You from city,

Or me, the small ghetto boy?

Bring the paper wey you dey use.

My own na money.

Your own na book.

I don achieve heights wey you never dream.

Na the same me, the same person you bin dey mock.

Call me Olodo

But I call myself "Idan buruku"

Idan wey transform scarcity to money.

The spotlight that I transformed to a million views.

Yes, even me sef fi speak grammar,

No be only vernacular.

I don't have a secondary school degree,

But I won't fake "first-class upper" from Babcock just to win your debate.

I no dey shame for my background.

Na my background build me to the person wey I be today.

The sweat I wiped,

The adversities I had to fight,

The decision to transition from my ghetto location just to be the leading competition.

YOU, city boy, will never have to sacrifice.

So, again...

Call me Olodo,

But na still me dey change the game.

Yes, it's an uprising,

Because we the forgotten are now the ones voicing.

Errors in this insight are intentional . The poet persona is someone society would refer to as either illiterate or uneducated.

Other insights from Tomithewordpecker

Referral Earning

Points-to-Coupons

Insights for you.
What is TwoCents? ×