False
Back to main thread
https://twocents.space/comment_thread-adeoye-philip-oluwafemi-120512/

Adeoye Philip Oluwafemi A Content writing,Food Tech, Healthcare giver. @ Self emp... Oyo 17 hours, 23 minutes ago
<p>Lol, you don drink wetin pass una, you con dey display one kain thing, na so the smile go dey sweet you as if you dey dream..... Omo, energy go just dey run through your vain as venom poison.</p><p>I enjoy reading disss .❤️😂</p>
0 2

2 Replies


Fp A Content writing,Food Tech, Healthcare giver. @ Self emp... Oyo, Nigeria 16 hours, 51 minutes ago

I be innocent tho, I'm non-alcoholic fan.

0

Adanne 💕 Chisom 🌺 Script writer, Author, entertainer. @ Adekunle ajasin uni... Akure, Nigeria 17 hours, 10 minutes ago

Be like say you don experience this thing too 😩

1

What is TwoCents? ×