False
Back to main thread
https://twocents.space/comment_thread-adeoye-philip-oluwafemi-144920/

Adeoye Philip Oluwafemi A Content writing,Food Tech, Healthcare giver. @ Self emp... • Oyo • 4 hours, 15 minutes ago
<p>This is beautifully written, I most commend, your choice of word, and how you play the rhymes ehn..... I just dey follow the vibe.</p><p>But honestly beefing just to show loyalty to those who really don't care bout your fvckin life ehn, and you still go extra mile hating who dem dey hate to prove sey you be there correct guy.</p><p>I pity una wey dey do dat kind things Sha.</p>
0 0

0 Replies


What is TwoCents? ×