False
Back to main thread
https://twocents.space/comment_thread-bosede-adebayo-120119/

Bosede Adebayo Writer @ Adekunle Ajasin University Akungba Akoko Ondo 20Ā hours, 36Ā minutes ago

So because you are holding iphone, make I no breathe again abi🤷

Abi make I no Waka for road again🤷

With that you half apple wey eve chop remain.

That's how one guy told me"I don't do Android cuz I asked him for Android charger.

The way people think that when a person is using Android, the person is poor is so annoying.

Oya na android I dey use, buy another phone for me if e too pain you ooo.

Oga make iphone users rest jhorr.

0 0

0 Replies

What is TwoCents? ×