False
Back to main thread
https://twocents.space/comment_thread-bosede-adebayo-128857/

Bosede Adebayo Writer @ Adekunle Ajasin University Akungba Akoko Ondo 2 hours, 4 minutes ago

Haaaaa

Thank God I finished it ooo

Cuz why will a guy using fork to eat be classified as a gay??

Wetin he wan take chop spaghetti na and which God forbid which utensils for men?

Omoh people dey talk oooo

Nice insight 👏

Let men be men abeg

0 0

0 Replies

What is TwoCents? ×