False
Back to main thread
https://twocents.space/comment_thread-bosede-adebayo-130333/

Bosede Adebayo Writer @ Adekunle Ajasin University Akungba Akoko Ondo 3 hours, 40 minutes ago

For everything, all the things you count for ground now eeehhhnn, nothing concern me but, my own money!!!!

Person owe me money, I seize him phone until he give me my money, legal something still dey inside🤷

Omohhhh na me them owe gbese oooo, na my money dey outside oooo, so because I seized his stuffs, I can be legally something something abi wetin you call am.

All this lawyer, make una dey calm down ooo

Na me Dem owe money ooo shebi na the person una law suppose hold na why me wey seize phone

0 0

0 Replies

What is TwoCents? ×