False
Back to main thread
https://twocents.space/comment_thread-egele-victory-165881/

Egele Victory Writer, freelancer, student @ Federal University of Lafia • Abuja • 1 hour, 52 minutes ago

Chinekemeeee!!

The end for where???

No start wetin you no fit finish ooo, no use me play ooo😂😭 the end? As how now...

Please, drop part two ASAP because this kind suspense wey you drop don make my heart de beat too fast and na you go make am slow down...

Chai!!! 😩

Abeg next episode..

Very incredible insight ❤️

0 0

0 Replies

What is TwoCents? ×