False
Back to main thread
https://twocents.space/comment_thread-faith-asebioyo-158174/

Faith Asebioyo I'm a fashion designer and a student @ FUOYE • Ado-Ekiti • 18 hours, 45 minutes ago

Tree speak kehhh

As I just see "village" ehhh

I know anything is possible

You still have mind enter

Abeg go chop

Maybe na the hunger dey do you sef who knows

1 1

1 Reply

Dmy Art 🎨🖌️ Teaching @ Adekule Ajashin University Akungba • Lagos, Nigeria • 16 hours, 38 minutes ago

I no even know if it's hunger self 😂

0

What is TwoCents? ×