False
Back to main thread
https://twocents.space/comment_thread-irawo-oluwa-mercy-165775/

Mercy's Ink Student @ Ekiti State University • Abeokuta • 5 hours, 28 minutes ago
<p>Abeg this one na me 😂😂 I go market say I go buy only tomatoes, before I know wetin dey happen, I don buy fine clothes wey I no plan for. That woman wey say "just look" na the real problem o, once you look, you don buy am finish. Saving money for this economy no easy at all, market people no go gree make person save.</p>
0 0

0 Replies


What is TwoCents? ×