False
Back to main thread
https://twocents.space/comment_thread-mercurial-md-147630/

Muhammad Mercurial A serving corp member at the Nigeria Customs Headquarters... • Abuja • 21 hours, 8 minutes ago
<p>We don turn something wey go determine our future to banter and betting</p><p>Some people never realise say the person wey dem dey gamble with our future over fit determine whether dem go chop comfortably or struggle to survive Tomorrow</p><p>Biko, make we reason well this time</p><p>Our future no be football match</p>
0 1

1 Reply


G.G.A.O. Co-founder @ God's Will • Abeokuta, Nigeria • 19 hours, 25 minutes ago

Abi naw

0

What is TwoCents? ×