False
Score | 390
In Arts and Crafts • 2 min read •
Beautiful moment captured again ๐Ÿ˜†โค๏ธ

A beautiful moment captured again! ๐Ÿ˜

Between two lovers... โค๏ธ

Behind an umbrella โ˜‚๏ธ

No ask me wetin dem dey do behind the umbrella o

Me too no sabi!

Just cash them as I capture dem ๐Ÿ˜‚

View them from your own perspective and think of what they might be doing yourself ๐Ÿ˜œ

Maybe dem dey discuss business, maybe dem dey share secrets, or maybe na something wey no concern our business๐Ÿ™ˆ

Who knows? Na only the umbrella and the two lovers know wetin dey happen there

I no get much story concerning this one, but I get one small piece of advice for una. ๐Ÿ˜Œ

Those of una wey still dey single... ๐Ÿ™ˆ

Abeg, go find somebody wey you go dey do scene behind umbrella with ๐Ÿƒโ€โžก๏ธ๐Ÿƒโ€โžก๏ธ

No mind me oย

Me sef dey among ๐Ÿคฃ

But you know as e be na

ย

Person wey talk am must lead by example ๐Ÿ˜‚

So, I don decide to take the first step for una

I don capture the moment already

Na una remain to find your own person! ๐Ÿ˜‚

Then, as my followers, una go follow my footsteps ๐Ÿ˜Ž

After that, una go begin drop una own captured moments make everybody seeย

One person go post picture behind umbrella. Another person go post picture under rain. Another one go post picture for moonlight ๐ŸŒš

Before we know wetin dey happen, Two Cents don turn to Lovers' Association of Nigeria ๐Ÿ˜‚โค๏ธ

And me na the person wey start the whole movement๐Ÿคฃ

I no talk am o ๐Ÿƒโ€โžก๏ธ

But wait first... ๐Ÿค”

If you see two lovers hiding behind an umbrella, wetin be the first thing wey go enter your mind? ๐Ÿ™ˆ

Drop your answer make we laugh small!ย

And if you never get your own partner, no worry. Your time go reach. ๐Ÿ˜‚

For now, make we dey admire other people's captured moments while we wait for our own photographer to arrive. ๐Ÿคฃ

DMY Art has spoken! Case closed. ๐Ÿค

15
views 27
comments icon on TwoCents 12 share

Precious has 5 badges
badge
badge
badge
badge
badge
Learn more about badges

Other insights from Dmy Art ๐ŸŽจ๐Ÿ–Œ๏ธ

Contributor Points

Points-to-Coupons

Referral Earning

Insights for you.
What is TwoCents? ×