
I’m happy, I must say.
Is it because of what I just bought?
I don’t know, but that will be the reason 😂
I just got a pencil set for my drawing!
Never got to use one before.
But my brain don dey use am, no be today 😂
Get it? 😜
Wetin I’ve always known about pencil sets is that they have different pencils, and each pencil has its own function different brightness, different boldness, and all that.
That has always been my idea of having a pencil set.
So I wan con test am if e really dey work like that 😂
Even sef, I dey see some things here wey I no sabi wetin dem dey use do. 😂
In case anyone wey don use pencil set before sabi the things wey normally dey inside, abeg tell me. Make I know wetin I’m holding before I start using everything anyhow 😂
I don’t actually know what to call this.
Should I call it a small win?
Whatever it is, I’m just happy I finally got one, and I can’t wait to try it out and see what comes out of it.
Thank you so much, guys, for always being there for me.
For all the support you’ve shown me since I joined Two Cents.
You’ve really given me the inspiration to do more, draw more, read more, and learn more.
Much love, Two Cents.
Much love, everyone. ❤️
@DMY
128





