So previously on Aríké,
Chapter 3
I told you how I stopped prostitution, but prostitution did not want me to stop.
My big male clients did not want me to stop, some threatened to close down my shop, some said they'd release my nudes and some were always at my store 24/7.
So I believe I didn't introduce myself,
My name is Ronke,
my parents named me that believing I'd bring good things but I brought a baby back.
I went to explore and brought a baby back home, shame they called me.
Well oh well
So back to my current reality.
Mr Tolu, my biggest spender came to town. If them they talk destiny helpers,the man na baba.
E shock say I open salon.
Then he said to me:
"Ronnie, you no sey na you dey do me well,
You dey always show me love.
From the first day wey I see you,
I know say your future go better.
I no see you like all those ashawo wey I dey carry,
I pick you as my own.
But as you don start this business, make I no see you for a street again.
You still be young girl.
Take this one.
Give your pickin better life,
Give yourself better life.
Ronnie ! Ronnie
Drag your ear,
Make I no see you for street again ooo,
If not,na that day everything go end between me and you.
And no fear for your pictures,e dey safe.
You hear.
Sweet Mama,I go miss you oo."
And that day something shifted in me.
This Man literally sent me 1 million naira when he saw my salon.
Who be Ronnie?
Who be me?
Wey God wan favor like this,
I useless, I no get sense,na man I sabi,
How I wan take start?
Omo
I must become something better.
I agree sey my story no start well but I go give myself and my pickin life wey I believe we deserve. ( Tears drop)
Omo na now my story begin.
So guys
Thank youuuuuuuuu for reading🌸🌸🌸, the next chapter will be dropping on substack by 10 pm today and you can check it.
My substack link is below 👇🏼,
154





