False
Score | 337
In Arts and Crafts • 2 min read •
🚨 NEW LAMBO UNBOXING! 🚨

Lamborghini for sale o!Β

My people, una come patronise me 😊

No worry, e no cost to enter my DM and ask for the price. But abeg, no do fake TF o! πŸ˜‚

How una see my Lamborghini?Β

Hope I tried?Β

I never really get the chance to use my pencil set since I bought it because of exam wahala. But yesterday, I finally picked up my pencil set and decided to draw something ✍️  Β

And see the result! My own Lamborghini don land πŸ˜‚

But make I tell una the story behind this drawing πŸ‘‡

Somebody sent me this Lamborghini drawing. The person dey draw too, and sometimes e dey collect my drawings to try them out

So recently, the person sent me this Lamborghini picture, saying e wan try amΒ

I remember telling the person say I go try to draw am too

But instead of waiting for the owner of the drawing to draw am first, I decided to try my own hand first πŸ˜‚

Omo! I don carry person assignment do my own assignment

Before una go accuse me of stealing another person work, make I clear my name first

I NO STEAL AM O!Β

The person sent it to me, and we even discussed it. I just decided to try my own version before the person drew hisΒ

Besides, na drawing we dey draw, no be competition 😁

If you fit draw something wey I draw, draw am. If I fit draw something wey you draw, I go try am too

We go learn from each other, improve together, and still catch cruise along the way

But make I ask una something...Β

If you see this my Lamborghini for road, you go enter am or you go first ask me for receipt? 🀣

Abeg, rate my Lambo from 1–10. Make una no use pity mark o!

But pity me small sha πŸ˜†Β

@DMY Art 🎨

Thanks for reading πŸ₯°πŸ«Ά
11
views 21
comments icon on TwoCents 11 share

Precious has 5 badges
badge
badge
badge
badge
badge
Learn more about badges

Other insights from Dmy Art πŸŽ¨πŸ–ŒοΈ

Contributor Points

Points-to-Coupons

Referral Earning

Insights for you.
What is TwoCents? ×