False
Score | 171
In Arts and Crafts • 2 min read •
Permission granted 😁

Finally taken permission for Tom and JerryΒ

In my last adventure 😁

Those who followed me, I hope you enjoyed the midnight train ride

Trust me, nothing happened

Just fun throughout πŸ˜‚

Those wey followed me know what I'm talking about

I know they will wish to go again 😁 (smile in sho le gbe ige si )

Those wey no follow me, if the opportunity is open again, I go let una know πŸ˜‚

I even saw ehmmm......

What's that thing name again self? πŸ€”

Those wey followed me go adventure, remind me now πŸ™„

Let me shock you guys

We saw zombies. 😳

But these ones no come close to us o

These ones are imported zombies πŸ˜‚

I even shake one zombie while on the train.

No misread me o πŸ˜‚

I no come down shake am o

U suppose understand now.

Na zombie I dey talk about πŸ˜…

We even got popcorn and soda on the way

No fear, no be cinema we dey watch πŸ˜‚

The views outside self pass cinema

Watching animals, zombies, and other creatures you don't pray to see πŸ˜‚

So sha...

After a very, very long midnight ride,

we finally arrived at Tom and Jerry World 🌎

I took permission, as I've said before

Make I no later sleep canter say I no ask permission πŸ˜‚

So they gave me the go ahead to post it for people to view them

Right here on DMY Art 🎨😊

And after that, me and the people wey gather go took a walk.

We saw AAUA's new VC.

Did I just say that? πŸ‘€

Na lie oΒ

I no say anything o

Na you misread am o πŸ˜†Β

Because wetin e wan dey find for Tom and Jerry World?Β

We saw SpongeBob

SpongeBob? πŸ€”

Shey e dey help act Tom and Jerry ni? πŸ˜‚

I no even sabi who we saw again

And it might be one of you wey dey read this

I saw... way I no remember again πŸ˜‚

It's been long since I actually drew this

I drew it during a bored moment

From our Caset ☹️ kasetπŸ™†β€β™‚οΈ casketπŸ«©πŸƒβ€β™‚οΈ

Omoh, English no be my mate

I no sabi am again πŸ˜‚

Na sha that thing dem dey put inside DVD to watch movie

Na e I dey talk about πŸ˜‚

I know you don understand

Those scholars in the building πŸ‘

I drew it from the CD sha

No go get bad though for there πŸ™„πŸ™„

If you know, you know πŸ˜‚

So this is my Tom and Jerry 🎨

Hope e fine shaΒ

Because after all this midnight adventure, imported zombies, popcorn, soda, SpongeBob, and one person wey I no even remember who e be...

I think I deserve small credit for finally bringing us back with the drawing πŸ˜‚

This one na another little journey from DMY Art

And yes...

Tom and Jerry, permission granted. We don land ✏️

Thanks for reading πŸ₯°πŸ«Ά
7
views 12
comments icon on TwoCents 5 share

Precious has 5 badges
badge
badge
badge
badge
badge
Learn more about badges

Other insights from Dmy Art πŸŽ¨πŸ–ŒοΈ

Contributor Points

Points-to-Coupons

Referral Earning

Insights for you.
What is TwoCents? ×